Lyrics: Emerald – Grateful
Lyrics: Emerald – Grateful
Lyrics:
Hey Ah ya ya
Emerald oh ye eh ye
(WickedBoy)
Lord I thank you for the lost and I Thank
you for the wins oh lord Iʼm grateful.
Plenty people Wey Dey life dem no Dey
where me I Dey lord Iʼm grateful. No
be say I too sabi but if I get me I Dey
give lord Iʼm grateful. Plenty things my
eyes don see but I still Dey look on you
lord Iʼm grateful
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us oh
God no go shame us oh
God no go shame us ah ya ya
God no go shame us eh eh eh
Verse1:
Brother Make you hustle make your
blood no go shenk you, Brother make
you hustle ain’t you tired of trekking
Brother make you hustle make small
pikin no oppress you. So Brother make
you self hustle so you self go cash out
plenty cos hustle yen gan ni koko you
grind just to make Owo . I wanna
make mama proud I wanna make mama
proud no be my mouth stand up make
you take some step yi o o no be step
wey go make you fall Wey go make you
fall take the step Wey go make you rise
^^^
Lord I thank you for the lost and I Thank
you for the wins oh lord Iʼm grateful.
Plenty people Wey Dey life dem no Dey
where me I Dey lord Iʼm grateful. No
be say I too sabi but if I get me I Dey
give lord Iʼm grateful. Plenty things my
eyes don see but I still Dey look on you
lord Iʼm grateful
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us oh
God no go shame us oh
God no go shame us ah ya ya
God no go shame us eh eh eh
Verse2:
Brother make you hustle so you self no
go beg them and if them no Dey send
you make you self no Dey send them
person Wey Dey help you make Brother make you hustle so you self no
go beg them and if them no Dey send
you make you self no Dey send them
person Wey Dey help you make sure
Say you self Dey help them I want make
mama proud I want make mama proud
yen yen yen brother make you hustle
so you self no go beg them and if them
no Dey send you make you self no Dey
send dem send person Wey Dey help
you make sure you make sure you self
Dey help them I want make mama proud
and I make mama proud God
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us eh eh eh
God no go shame us oh
God no go shame us oh
God no go shame us ah ya ya
God no go shame us eh eh eh
Peace ✌Out
Share this post with your Friends on